Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 kon give God three animals wey dey okay: lamb wey bi one year for burnt ofrin, iyu lamb wey bi one year for sin ofrin and one ram for fellowship ofrin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:14
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem sakrifice seven bull and seven ram, bikos God dey help di Levi pipol wey karry di Kovenant Box.


I go give Yu fat animals as burnt ofrin, plus di smell from ram wey dem sakrifice. I go give Yu melu and goats.


“For di eight day, e go bring two man lamb and one woman own wey bi one year and dem must dey okay and if dem divide flower bag into ten, e go bring three part wey dem mix with olive oil. If dem divide one lita for olive oil into ten, e go bring three part kom.


“ ‘Dem fit use sheep or goat take do peace ofrin, weda na man or woman, but e must dey okay.


“ ‘If na ordinary pesin sin kon break God kommand by mistake,


“ ‘If e bring sheep as en sin ofrin, e must bi woman own wey dey okay.


“ ‘If anybody kommit di sin wey nor kom from en mind, den e must give one goat wey bi one year to take klean ensef.


but na with Christ blood and na dis Christ bi God lamb wey nor get any mark or stain.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ