Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Di priest go offa one as sin ofrin and di oda as burnt ofrin, bikos e go near dead body, den afta di ofrin, e go dey klean. For dat same time, en hair go dey holy again

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:11
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“ ‘But if di pesin nor fit bring sheep or goat, e go bring two dove or two pijin as ofrin for di sin wey e kommit. One go bi for di sin ofrin and di oda one go bi burnt ofrin.


and e go give ensef back to God as Nazirite. Di time wey e make ensef unklean, nor mean anytin again. E go bring one year man lamb kom as ofrin to pay for en sin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ