Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 For di eight day, e go bring two dove or two pijin to di priest for di tent door-mot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:10
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta e don dey klean again, e must wait for seven days


“ ‘If di man one give bird as burnt ofrin, e must bi dove or pijin.


“ ‘Wen dem don santify am finish, weda na boy or girl e born, e go-go di tent wey dem for dey meet go give di priest one lamb wey bi one year for burnt ofrin and one pijin or dove for sin ofrin.


as sin ofrin and di oda go bi for burnt ofrin with di korn ofrin. Like dis, di priest go beg for di pesin wey e dey santify before God.


For di eight day, e go take two dove or two pijin kom di tent gate for God present kon give dem to di priest.


For di eight day, e go take two dove and two pijin go give di priest for di tent gate for God present.


Na awa sins make God give Jesus Christ to dem make dem kill-am and God raiz am from deat, so dat e go make us raitious pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ