or wen di man suspet sey en wife dey sleep with anoda man; den di man must make sure sey di woman stand before God, while di priest go do di sakrifice.
If pesin dey klean and e nor travel, but e nor gri keep di Passova, make una remove am from among my pipol, bikos e nor give mi di ofrin for di rite time. E must sofa for di sin wey e kommit.