Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 5:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 or wen di man suspet sey en wife dey sleep with anoda man; den di man must make sure sey di woman stand before God, while di priest go do di sakrifice.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 5:30
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den if di husband kon dey jealous or jealousy spirit enter en body and e kon dey suspet en wife sey e dey unklean,


“ ‘Dis na jealousy law, about wife wey still dey en husband house kon go sleep with anoda man


Di husband go dey free from sin, but di woman go sofa for di sin wey e kommit.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ