Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 5:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Den di priest go make di woman swear sey: “If I nor really sleep with who nor bi my husband, di curse wey di wota dey bring, nor go do mi anytin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 5:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Make yu tell Israel pipol sey, ‘If any man tink sey en wife nor dey faithful to am


Den e go luz di woman hair kon put di korn ofrin for di woman hand. Di priest go hold di bowl wey di bitter wota wey dey bring curse dey.


But if di woman nor do am, den nor-tin go happen and e go fit born again.


But Jesus kwayet. Den di High Priest kon tell am, “I take God name kommand yu to tell us if yu bi Christ, wey bi God Pikin.”


As di law tok, woman wey don marry dey under en husband as long as di man dey alive. But if di man die, di woman don free.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ