Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 5:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 sey di woman don dey unklean, bikos e go sleep with anoda man and nobody tok or katch am,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 5:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Ashawo woman wey sleep with anoda man fit kill pesin, afta e go klean en mout kon sey, ‘Na wish bad tin I do?’


E karry plenty money follow body and e nor go kom back until mont end.”


Una bilive sey una get pawa; dey bihave anyhow and evribody dey sleep with who nor bi dia husband or wife. So wetin make una dey tink sey na una get di land?’


“ ‘Make una nor sleep with anoda man wife, bikos e nor good and e go make una dey unklean.


If anybody sleep with en neighbour wife, dem must kill both di man and di woman.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ