Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 4:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 4:49
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But dem nor kount Levi pipol join di oda tribes,


Israel pipol do all di tins wey God kommand dem thru Moses.


But dem nor kount Levi pipol join, bikos God don kommand Moses sey na so e go bi.


Den e take di money go give Aaron and en sons, just as God kommand am.


Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.


Gershon pipol work na to karry dis tins wey bi:


Dia work go bi to karry di frame, bar, post and base for di tent.


Di oda post, base, peg and ropes for di kourt wey round di tent, with all di tins wey dem take make dem. Each man go karry di tins wey dem sey make e karry.


Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Kohat family, evribody go work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.


Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Gershon family wey fit work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.


Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Merari family, just as God kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ