37 Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Kohat family, evribody go work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.
All dis na di law and kommand wey God give Moses for Mount Sinai about Israel pipol.
So Moses kount dem just as God kommand am.
Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.
Doz wey dem kount akordin to dia family na 2,750.
Doz wey dem kount for Gershon family, akordin to dia family and towns,
from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin,
Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.