Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 4:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 So Moses, Aaron and di leaders kon kount Kohat pipol akordin to dia family and towns,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 4:34
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Levi shidren-shidren bi dis, just as dem rite dia name for dia difren family. Doz wey don rish twenty years for Levi family, still follow dem work for God Temple.


Make una take one man from each tribe and e must bi oga for en family, so dat dem go help una.


Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.


Dis na di work wey Merari pipol go do for di tent: dem go karry dem komot, just as Aaron tell dem.”


from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ