Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 4:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 God tell Moses, “Merari pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 4:29
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pilas for di kourt wey round am with dia socket, dia peg and dia ropes.


Dis na di work wey Gershon pipol go do for di tent; dem go karry am komot, just as Aaron pikin, Itama, kommand dem.”


Make yu kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


four truck and eight melu to Merari pipol and na Itama, Aaron pikin dey direct dem for dia work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ