Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Any woman wey dem share propaty rish from Israel tribe, must marry man wey kom from dat tribe. Like dis, all Israel pipol go get dia papa propaty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:8
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Eleazar nor get boy pikin before e die, na only girls e born. En girl shidren marry Kish shidren wey bi dia kousin.


No propaty go komot from one tribe go anoda tribe. But evry one for di tribe for Israel go get en own propaty.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ