Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 so God sey di dotas wey Zelofehad born fit marry anybody wey dem won, but na only from dia own tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den promise with di Oga God name, di God for heaven and eart sey yu nor go allow my pikin marry one for doz local Kanaan wimen.


But Eleazar nor get boy pikin before e die, na only girls e born. En girl shidren marry Kish shidren wey bi dia kousin.


“Zelofehad dotas ask for wetin dey rite. So yu must give dem dia papa propaty among dia family.


Dem kon marry from Manasseh wey Josef born tribe and dia propaty kon remain for dia papa tribe.


As God kommand, Moses kon tell Israel pipol sey, “Wetin Manasseh tribe tok, dey rite,


Make una nor make friend with pipol wey nor bilive, bikos, na wish kind friend raitiousness and bad tin won bi, or na wetin lite and darkness get togeda?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ