Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 As God kommand, Moses kon tell Israel pipol sey, “Wetin Manasseh tribe tok, dey rite,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Zelofehad dotas ask for wetin dey rite. So yu must give dem dia papa propaty among dia family.


And wen Israel pipol won do dia Jubili, all di propaty wey dem don sell before, dem go give dem to di original owner kon add di propaty join Zelofehad dotas and na di oda tribe go get am. So dia propaty nor go kon join awa tribe propaty.”


so God sey di dotas wey Zelofehad born fit marry anybody wey dem won, but na only from dia own tribe.


Wen God hear una dey tok to mi, E kon tell mi sey, “I hear wetin di pipol tell yu and dem tok well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ