Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 And wen Israel pipol won do dia Jubili, all di propaty wey dem don sell before, dem go give dem to di original owner kon add di propaty join Zelofehad dotas and na di oda tribe go get am. So dia propaty nor go kon join awa tribe propaty.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E send mi kom tell pipol sey di time for God to save en pipol and defeat dia enemies, don rish! Yes, E go konfort doz wey dey mourn.


“ ‘Una nor go sell una land forever, bikos di land na God own and una bi strenja wey God allow to use di land.


“ ‘Make una kount seven times seven years and e go bi forty-nine years.


But make una remember sey, if dem marry from anoda tribe, dia propaty go kon bi dat tribe own and di total propaty wey go kon bi awa own, go kon small.


As God kommand, Moses kon tell Israel pipol sey, “Wetin Manasseh tribe tok, dey rite,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ