Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But make una remember sey, if dem marry from anoda tribe, dia propaty go kon bi dat tribe own and di total propaty wey go kon bi awa own, go kon small.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:3
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

sey, “God don kommand una make una trow dice take share di land give Israel pipol. E still kommand una make una give Zelofehad awa broda propaty to en dotas.


And wen Israel pipol won do dia Jubili, all di propaty wey dem don sell before, dem go give dem to di original owner kon add di propaty join Zelofehad dotas and na di oda tribe go get am. So dia propaty nor go kon join awa tribe propaty.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ