Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dis na di rule and laws wey God give Israel pipol thru Moses for Moab land opposite Jordan River for Jeriko.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:13
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“ ‘Dis na di law for di animal wey dey land; di birds, all di animals for wota and doz ones wey dey creep for land.


Dis na di law about diziz wey dey inside klot, weda na wool, linen or leda and na like dis dem go take know weda e dey klean or not.


All dis na di law and kommand wey God give Moses for Mount Sinai about Israel pipol.


Dis na di kommand wey God give Moses for Mount Sinai and na for Israel pipol.


Israel pipol kon travel go Moab for Jordan River for di oda side for Jeriko.


So Moses and Aaron pikin Eleazar, tok to di pipol for Moab near Jordan River wey dey across Jeriko. Dem kon sey,


God tell Moses for Moab near Jordan River wey dey di oda side for Jeriko:


Den God tell Moses for Moab opposite Jordan River near Jeriko:


Dem kon marry from Manasseh wey Josef born tribe and dia propaty kon remain for dia papa tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ