Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 36:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem kon marry from Manasseh wey Josef born tribe and dia propaty kon remain for dia papa tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 36:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di dotas wey Zelofehad born na: Mahlah, Tirzah, Hoglah, Milka and Noah. All of dem marry dia papa broda shidren.


Dis na di rule and laws wey God give Israel pipol thru Moses for Moab land opposite Jordan River for Jeriko.


so God sey di dotas wey Zelofehad born fit marry anybody wey dem won, but na only from dia own tribe.


Josef shidren kon tell Joshua, “Wetin make yu give us only one part for di land? Wi many well-well, bikos God don bless us.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ