11 Di dotas wey Zelofehad born na: Mahlah, Tirzah, Hoglah, Milka and Noah. All of dem marry dia papa broda shidren.
Naw Zelofehad wey Hefa born nor get any man pikin, but na only wimen e born and dia names na Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.
Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.
As God kommand Moses, na so Zelofehad dotas do.
Dem kon marry from Manasseh wey Josef born tribe and dia propaty kon remain for dia papa tribe.