Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 35:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 “ ‘If somebody go hide for di save town, make una nor allow am pay any money to take go house back, until di High Priest die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 35:32
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem ansa, “Di kworel wey wi get with Saul, dem nor fit setol am with silva and gold and wi nor won kill any Israel pesin.” So David ask dem again, “Wetin una wont make I do for una?”


“ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.


“ ‘If una do like dat, una go spoil di land where una dey stay. Di pesin wey kill pesin dey spoil di land and unless dem kill-am, dem nor go fit klean di land where dem for kill pesin.


And na en pawa God dey use save pipol, bikos for di whole world, e nor get any oda name wey get pawa to save pipol, like Jesus Christ own.”


I nor go trowey God grace; bikos if na wetin di law tok go make pesin good, den Christ die for nor-tin!


But God word kondemn evritin and evribody under sin, so dat wi; di pipol wey bilive, go get God promise thru Jesus Christ.


Dem kon dey sing new song sey: “Yu holy rish to take di book kon open di keys, bikos dem kill yu and na yor blood save all God pipol from evry tribe, language, group and kountry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ