Nombas 35:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English30 “ ‘Anybody wey dem akuiz sey e kill pesin go dey guilty, dem go fit kill-am, if two or more pipol bear witness sey na true. But if na only one pesin tok against am, den dat one nor rish to kill-am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |