Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 35:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 So dat dem go get town wey dem go stay and dia grassland go bi for dia kattle and all dia animals.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 35:3
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Levi pipol leave all dia propaty and betta land kon kom Judah and Jerusalem, bikos Jeroboam with en shidren nor gri make dem serve as God priest.


For dis aria, one skware go bi for di temple and na eight hundred and seventy-five fit for each side and e go get space wey wide rish eighty seven and half fit.


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘From among una propaty, make una give Levi pipol di towns wey dem go stay. Una must give Levi pipol land wey get grass near di towns.


“Di grassland wey dey near di town wey una go give Levi pipol go long rish five hundred yard from di wall for di town.


And if one Levi pesin kom from any town for Israel kon sey e dey go where God don choose sey make dem woship am,


Dem give dem Kiriat-Arba (na Arba bi Anak papa), wey bi Hebron for di hill kountry for Judah, plus di aria wey dey near am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ