24 for dis kind kase, di kommunity go judge between di pesin wey kill and di one wey won revensh.
E go dey save for der from di family wey e kill dia pikin. Anybody wey kill pesin, dem must hear from am first before una go kill-am.
or nak who nor bi en enemy by mistake,
Di kommunity go protet di pesin wey kill from doz wey won kill-am and dem must allow am go di save town until di High Priest don die.
E go stay di town until dem go judge en kase for di kounsol or wen di High Priest don die. Den e fit go back to di town wey e from kom.”