18 Or if na wood e take kill di pesin, e must die, bikos e kill pesin.
If anybody kill pesin, I go ponish am. I go kill any animal wey kill human being.
I go distroy yu, bikos of yor ashawo life and doz wey yu kill. Den with my vexnashon, I go ponish yu till yu die.
If na big stone e take kill di pesin, e must die too, bikos e kill pesin.
Di pesin wey dem kill, en family memba go take revensh. Anytime wey e si di pesin wey kill en broda, e fit kill-am.