17 If na big stone e take kill di pesin, e must die too, bikos e kill pesin.
If anybody kill pesin, I go ponish am. I go kill any animal wey kill human being.
“If two pipol fight and one among dem nak en sekond with stone or with en hand and e nor die, but e sick
I go distroy yu, bikos of yor ashawo life and doz wey yu kill. Den with my vexnashon, I go ponish yu till yu die.
Or if na wood e take kill di pesin, e must die, bikos e kill pesin.
“ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.