10 “Make yu tell Israel pipol sey: ‘Wen dem don cross Jordan River enter Kanaan land,
But if na by mistake, den e go eskape go di place where I go choose and e go dey save for der.
“Wen una don enter di land wey dey Kanaan wey I go give una to stay and I kon put diziz for di house wey una won stay,
“Make yu go tell Israel pipol sey, ‘Wen una enter di land wey I dey give una, una must nor work for di sevent year, just as God kommand.
“Make yu tell Israel pipol sey: ‘Wen una enter Kanaan land and evriwhere wey I promise to go give una;
God tell Moses:
bikos una neva even rish where una dey go kon kollect di land wey di Oga una God dey give una.
God kon tell Joshua: