1 Den God tell Moses for Moab opposite Jordan River near Jeriko:
Na like dis too, Israel pipol take give Levi pipol dia towns and lands.
Levi pipol get di rite to buy dia propaty back anytime for di town wey dem share give dem.
Israel pipol kon travel go Moab for Jordan River for di oda side for Jeriko.
So Moses and Aaron pikin Eleazar, tok to di pipol for Moab near Jordan River wey dey across Jeriko. Dem kon sey,
Dis na doz wey Moses and Eleazar di priest kount among Israel pipol for Moab near Jordan River wey face Jeriko.
go give Moses, Eleazar and Israel pipol near di kamp for Moab wey dey di oda side for Jordan River near Jeriko.
God tell Moses for Moab near Jordan River wey dey di oda side for Jeriko:
Dis na di ones wey God kommand to divide di propaty among Israel pipol wey dey Kanaan land.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘From among una propaty, make una give Levi pipol di towns wey dem go stay. Una must give Levi pipol land wey get grass near di towns.
Dis na di rule and laws wey God give Israel pipol thru Moses for Moab land opposite Jordan River for Jeriko.
Wen dem dey divide di land, Israel pipol do as God tell Moses.
Di leaders for Levi tribe go meet Eleazar wey bi priest, Joshua wey bi Nun pikin and Israel leaders