7 “ ‘Dis go bi una borda for nort: Una go draw line from Mediterranean Sea go Mount Hor
Oga God wey get pawa sey, “Israel pipol, make una si! I go send sojas kom distroy una kountry and dem go opress una from Lebo-Hamat for nort go rish Arabah River wey dey sout.”
Dem travel from Kadesh go Mount Hor wey dey near Edom.
den di borda for sout go start from Zin Wildaness go rish di borda for Edom. Una sout borda go face east go rish di Salt Sea.
“ ‘Di borda for west go bi di Mediterranean Sea.