20 from Simeon tribe, e pick Shemuel wey Ammihud born;
Leah get belle again kon born anoda boy. E kon sey, “Bikos God hear sey my husband nor love mi, E don give mi dis one too.” So Leah kon koll am Simeon.
Simeon and Levi na brodas, dem like war and trobol well-well!
From Benjamin boundary for east go rish di west, Simeon tribe go get one part.