50 God tell Moses for Moab near Jordan River wey dey di oda side for Jeriko:
Israel pipol kon travel go Moab for Jordan River for di oda side for Jeriko.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen una don cross komot from Jordan River go Kanaan land,
Joshua enter all di royal towns kon kill dia kings, just as God savant, Moses kommand dem.
God savant, Moses, tell Joshua evritin wey God kommand and Joshua do as Moses tell am. E nor go against any of di kommand wey God tell Moses.