48 Dem from Abarim Mountin go Moab plain land near Jordan River for where dem dey cross go Jeriko.
Israel pipol kon travel go Moab for Jordan River for di oda side for Jeriko.
So Moses and Aaron pikin Eleazar, tok to di pipol for Moab near Jordan River wey dey across Jeriko. Dem kon sey,
Den God tell Moses, “Klimb go Abarim Mountin, so dat yu go si di land wey I don give Israel pipol.
E from Janoah go Atarot and Naarah kon tosh Jeriko till e rish Jordan River.