44 Dem travel from Obot go Iye-Abiram, wey dey near Moab.
Israel pipol travel kon kamp for Obot.
Den dem travel from Obot go stay for Iye-Abiram, for di wildaness wey dey before Moab, for di east side.
and from Punon, dem kon go Obot.
Dem travel from Lim go Dibon