40 Arad and Kanaan pipol kings wey dey stay for di sout-side for di land wey dey Kanaan kon hear sey Israel pipol dey kom.
Abram kon dey travel small-small until e rish Negev.
Naw Aaron na one hundred and twenty-three years wen e die for Mount Hor.
Dem travel from Mount Hor go Zalmonah.