37 Dem travel from Kadesh go Mount Hor wey dey near Edom.
So wen wi kry to God, E hear awa vois kon send messenja, wey kom take us komot from Egypt. Naw, wi dey Kadesh, di town wey dey una kountry side.
Den dem travel from Mount Hor near di Red Sea, go round Edom land, but di pipol kon dey hurry anyhow for road.