32 Dem travel from Bene Jaakan go Hor Haggidgad
Ezer sons na: Bilhan, Zaavan and Akan.
Ezer shidren na: Bilhan, Zaavan, Jaakan. Na Dishan born Uz and Aran.
kon from Moserot go Bene Jaakan.
kon travel from Hor Haggidgad go Jotbatah.
For dat time, Israel pipol travel from Beerot Bene Jaakan go Mosera. Aaron die for der and dem beri am and en pikin Eleazar kon take-ova as priest.
From der, dem travel go Gudgodah kon from der travel go Jotbatah where wota for dey flow.