Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 33:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Akordin to God kommand, Moses kon rite di names of each place wey dem stay.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 33:2
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God tell Moses, “Make yu rite dis tin for groun, so dat pipol go remember am, den tell Joshua sey, mi wey bi Oga God go make sure sey Amalek pipol nor go dey dis world again.”


Dis na di first time wen dem start to travel akordin to di kommand wey God give Moses.


Wen yu blow for di sekond time, di pipol wey dey di sout-side must start to travel.


Dis na di place dem wey Israel pipol travel go, afta dem komot from Egypt akordin to dia tribe, just as Moses and Aaron kommand dem.


Israel pipol komot from Egypt for di fifteent day for di first mont wey bi di day afta di Passova. For Egypt pipol present, dem kon komot from Rameses town and God guide dem.


Na eleven days journey e suppose bi from Horeb to Kadesh Barnea wen dem pass thru Mount Seir.


Den E tell mi, “Make yu and di pipol start una journey, so dat dem go-go kollect di land wey I promise dia grand-grand papa.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ