Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 32:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Moses kon tell Gad and Reuben pipol sey, “Una won stay here make only una brodas go fight war?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 32:6
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Uriaya ansa, “Israel and Judah men with di Kovenant Box dey war; Joab wey bi my kommander and en ofisas, kamp for open place. How I go take go house go chop, drink and sleep with my wife? So, I use evritin wey dey holy take swear sey I nor go fit do dat kind tin.”


So wi wont beg make una give us dis land as awa propaty. Make una nor make us cross Jordan River with una.”


Why una won diskorage Israel pipol make dem nor cross Jordan River go di land wey God don give dem?


or dey proud. Love nor get long-trot or dey vex. E nor dey remember di bad tins wey odas do.


Make una nor dey tink about unasef alone and wetin una wont, but make una dey tink about wetin good for odas too.


Why una sidan for house with di sheep? Na to listin to di shepad wen dem koll dia animals? ‘Yes!’ Reuben tribe divide and dem nor gri kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ