Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 32:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Reuben pipol kon ribuild Heshbon, Elealeh, Kiriataim,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 32:37
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di fourteent year, Kedorlaoma and di kings wey join togeda kon go win Refah pipol for Ashterot-Karnaim, Zuz pipol for Ham, Emite pipol for Shaveh Kiriataim


Heshbon and Elealeh pipol go kry and Jahaz pipol wey dey far go hear dem. Bikos of dis, Moab sojas dey shaut with pain and dem nor get heart again.


Dis na wetin God tok about Moab pipol: “Betta wahala dey kom meet Nebo pipol, bikos dem don distroy and seize Kiriataim town. Dem don skata en strong wall kon make di pipol dey shame.


Heshbon and Elealeh pipol kry well-well and dem hear dia kry for Jahaz, Zoar, Horonaim and Shelishiyah town. But Nimrim river, don dry.


I go let dem attack di towns wey dey near Moab, plus di towns wey fine pass for Moab wey bi: Bet-Jeshimot, Baal Baal-Meon and Kiriataim.


Dis na why dem sey, “Make yu kom Heshbon, so dat dem go build am. Make dem build King Sihon town again!


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


Bet-Nimrah and Bet-Haran as strong towns, den dem make house for dia animals.


Nebo, Baal-Meon (dem kon shange di name) and Sibmah. Di towns wey dem build, dem kon give dem new names.


Kiriataim, Sibmah, Zeret Shahar wey dey on-top di hill for di valley,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ