Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 32:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Den Gad and Reuben pipol ansa, “Oga, wi go do wetin God kommand us.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 32:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But if dem nor cross Jordan River and dem nor go fight with una, den na Kanaan land dem go for get dia own land and propaty.”


Just as E kommand, wi go cross go Kanaan land go fight, so dat wi go get awa propaty for Jordan River east.”


Moses pray for Reuben tribe sey: “Reuben tribe go live and dem nor go die, even doh dem nor plenty.”


So dem ansa Joshua, “Wi go do evritin wey yu tok and wi go-go evriwhere wey yu send us go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ