28 So Moses give Eleazar, Joshua and di oda leaders for Israel dis kommand sey:
But all of us don ready to go fight, just as God kommand. Wi go cross Jordan River go fight, just as yu tok.”
“If Gad and Reuben pipol cross Jordan River go fight akordin to God kommand and if una konker di land with dia help, den una go give dem dis land as dia propaty.
“Hope una remember wetin God savant Moses kommand una? Di Oga una God go give una where una go stay and E dey give una dis land as una propaty.