Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 32:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 But all of us don ready to go fight, just as God kommand. Wi go cross Jordan River go fight, just as yu tok.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 32:27
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Joshua wey Nun born, wey dey help Moses since e dey yong kon tell Moses sey, “My oga, make yu stop dem!”


So Aaron tell Moses, “My oga, abeg, nor let us sofa dis ponishment bikos of awa foolish sin.


but wi go follow awa brodas go war and wi go lead for di attack until dem don setol for di land wey go bi dia own. Awa shidren go dey here for sometaim for di house wey wi build to take protet dem from di pipol wey get di land.


So Moses give Eleazar, Joshua and di oda leaders for Israel dis kommand sey:


sey, “God don kommand una make una trow dice take share di land give Israel pipol. E still kommand una make una give Zelofehad awa broda propaty to en dotas.


Na Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe first cross, bikos na dem go first attack for war, just as Moses kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ