51 Moses and Eleazar kon take all di gold as ornament.
So wi dey bring di gold ornaments, armlets, bracelets, rings, ear-rings and necklaces wey each of us take. Wi give dem to God as payment for awa life, so dat E go protet us.”
All di gold wey di ofisas give to God heavy rish 16,750.