From evritin wey dem share give di kommunity, Moses take one from evry fifty kon give dem to Levi pipol wey dey kare for Tabanako, just as God kommand.
Den di soja oga go tok to di sojas sey, “E get anybody for here wey just build new house and e neva dedikate am? If na so, den yu fit go house, bikos dem fit kill yu for war and anoda pesin go dedikate yor house.