35 plus 32,000 wimen wey neva sleep with man at-all.
Dem katch 50,000 kamel; 250,000 sheep; 2,000 donkey and 100,000 men as prisonas from dia enemies.
61,000 donkey,
Di half wey dem share give di sojas na 337,500 sheep;
But una fit take all di wimen, shidren, animals and oda tins wey una fit take. Make una enjoy all di tins wey una take from una enemies land wey God dey give una.