31 So Moses and Eleazar kon do wetin God kommand.
and na Abishua wey Finehas born bi Bukki papa. Eleazar wey bi Aaron pikin, na-im bi Finehas papa.
kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.
From di ones wey dem give di oda pipol, make yu take one from evry fifty prisona and na di same tin for di animals. Yu go give all of dem to Levi pipol wey dey kare for Tabanako.”
All di good tins wey remain from di propaty wey di men wey go war karry, na 675,000 sheep;