27 kon share di propaty into two. One for doz wey go fight di war and di oda one for di whole kommunity.
“Kings and dia sojas dey run!” So Israel wimen kon divide dia propaty.
Even pipol wey dey stay for animal house, dey si doves wey get feadas wey dem make with silva and gold wey dey shine.
“Make yu, Eleazar and di leaders take di propaty wey dem karry, both pipol and animals
kon sey, “Make una take dis tin dey go and dem bi plenty money, many-many animals, silva, gold, bronze, iron and many klot. Di tins wey wi karry from awa enemies, make una divide am among unasef.”
Den David and en men kon kry well-well until dem nor fit kry again.