Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 31:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Moses, Eleazar and all di oda leaders for di kommunity kon komot from di kamp go meet di sojas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 31:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta Abram don beat Kedorlaoma and di kings wey dey with am, Sodom king kon go meet Abram for Shaveh Valley (wey dem dey koll Kings Valley).


“ ‘If one among Israel leaders sin kon break God kommand by mistake,


“ ‘Anybody wey go tosh dead body go dey unklean for seven days.


go give Moses, Eleazar and Israel pipol near di kamp for Moab wey dey di oda side for Jordan River near Jeriko.


Moses vex with di ofisas and di leaders wen dem kom back from di war.


“Go kommand Israel pipol sey, ‘Dis na di pipol wey una go remove from di kamp: pipol wey get diziz for skin, doz wey dey discharge and evribody wey nor dey klean, bikos e go tosh dead body.


Den Samuel stand up wen day neva break well-well kon go meet Saul. But dem tell Samuel sey, “Saul don go Karmel where e dey build image for ensef. Den Samuel go Gilgal.”


Naw, David don near di two hundred men wey don taya well-well to follow am go; doz wey dem live for River Besor. Dem kon go meet David and di pipol wey dey with am. Wen David rish where di two hundred men dey, e kon ask dem, “How una body!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ