Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 31:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 den dem burn dia towns and kamps.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 31:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na Ishmael pikin and dis na dia names for where dem stay and kamp put, bikos dem bi twelf prince, akordin to dia family.


Na Egypt king attack and kapture Geza before. E kill all Geza pipol kon burn di town. But wen en pikin won marry Solomon, e kon gi-am to di girl as marriage gift.


Una land don skata and fire don burn una towns finish. For una front, strenjas dey distroy una plants kon skata evritin wey dem si.


Dem take all dia propaty, plus di prisonas and animals


Israel pipol katch all di wimen and shidren for Midian kon karry all dia animals, propaty


But dem burn di town and evritin wey dey inside, esept di gold, silva, bronze and di iron tins wey dem karry go God store house.


Bikos of dis, na one day God go ponish am for all en sin with diziz, mourning, honga and dem go burn am with fire, bikos na Oga God wey go judge am, get all di pawa!”


For di third day, David and en men kon rish Ziklag. But Amalek pipol attack Negev and Ziklag. Dem burn Ziklag rish groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ