Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 30:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 But if en papa nor gri make e do wetin e vow wen e hear am, God go forgi-am, bikos en papa nor gri make e do am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 30:5
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nor bi animals sakrifice I wont, but na una love wey nor dey die. E betta make my pipol know mi, dan all di burnt ofrin wey dem dey give mi.


if di husband hear am and e nor tok, den e must do evritin wey e vow or promise.


and en papa hear en vow and e nor tok, den e must do evritin wey e vow or promise.


“ ‘If woman wey neva marry make vow, weda e know or e nor know, or promise and fail, den e kon marry,


But if di husband nor gri make e do wetin e vow, God go forgi-am.


Shidren, as una know God, make una dey hear una papa and mama word, bikos na wetin una suppose do bi dat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ