Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 30:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But if en husband nor gri make e do wetin e vow or promise, e fit nor do am and God go forgi-am, bikos na en husband nor gri make e do am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 30:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Instead, wi go do evritin wey won do. Wi go offa sakrifice give awa goddes wey bi Heaven Kween kon pour wine for am too, just as wi, awa grand-grand papa, awa king and leaders dey do for Judah towns and Jerusalem strits before. Dat time, wi get plenty food to chop; wi dey prosper and wi nor get wahala.


Di wimen still sey, “Before wi bake kake wey bi like Heaven Kween or offa sakrifice or gi-am wine, wi dey first tell awa husband and dem dey gri with evritin wey wi dey do.”


Den di priest go do di sakrifice for di kommunity and I go forgive dem, bikos dem nor sin from dia mind and dem don bring dia ofrin; ofrin wey dem make with God fire and ofrin to klean demsef for God present, bikos of di sin wey dem nor kommit from dia mind.


Di priest must do di sakrifice for di pesin wey kommit di sin, den I go forgi-am.


if di husband hear am and e nor tok, den e must do evritin wey e vow or promise.


So en husband get di rite to gri or nor gri make e do wetin e vow or promise.


But if en papa nor gri make e do wetin e vow wen e hear am, God go forgi-am, bikos en papa nor gri make e do am.


But if di husband nor gri make e do wetin e vow, God go forgi-am.


but I wont make una undastand sey as Christ bi evribody head, na so too husband bi head for en house and na God bi Christ head.


So, Elkanah sey, “Make yu do wetin dey yor mind. Stay with di boy until e fit stay alone. Make God komplete wetin E don start.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ